@lumidpep:

Lumi d
Lumi d
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 18 September 2026 11:09:15 GMT
244580
31428
1964
3899

Music

Download

Comments

slim_toobusy
Slim toobusy ✨ :
We don build our credit score when we guide 😭
2026-10-25 12:53:50
3899
gbagam_billz
Gbagam Billz :
Just get good Apartment and Ac
2026-10-25 15:44:37
1537
lovely.ann702
❀♡➳༒ 𝑠ℎ𝑒'𝑠 🌬𝑎𝑛𝑛༒➳🌀💕 :
use relationship but no date am ooo
2026-10-25 19:39:05
833
sancherry02
$@ňç#€ź :
I be feminist brah🌚 I use my page deh support only women
2026-10-24 15:20:06
919
b_the.brand
𝔅_𝔱𝔥𝔢.𝔟𝔯𝔞𝔫𝔡✨🌺💜 :
I just deh read comments deh laugh, cos watin you wan tell me wey I go listen when I never get better credit alert.😂😂
2026-10-26 08:00:16
270
adamoney2026
Adaego❤️‍🩹❤️‍🩹 :
I get one guy if him money drop the boy dey always credit me, buy me things,take me out bcuz anytime him no guild I dey always turn up for him🥰🥰
2026-10-26 08:13:04
234
bezosjunior1
𝕵𝖊𝖋𝖋.𝖘𝖆𝖎𝖓𝖙 :
Investments from the past
2026-09-18 17:50:17
1609
mimajr0
Goodness Oluebube :
Make she just like you
2026-10-26 22:13:59
2
matrez36
Matrez :
una just dey say fine, fine, fine so person wey no fine nko
2026-10-26 23:38:46
2
chinazanweke602
peace of mind :
as we dey date anytime I won visit you, you must give me money if not I no dey come
2026-10-25 23:25:04
60
amara333331
🇬 -🇱 🇪 🇽 :
omo nothing oooo 🤣😆🤣 I don't even know how I take dey run am ooo just be a bad boi 😆😆😆
2026-10-26 12:27:31
3
emmyking430
🕷️є๓๓ץ кเภﻮ🌗🧌 :
if I talk my mind now, na that time people way know me go see this video
2026-10-27 01:11:18
1
mosky506
DEWUNMI🇳🇬😎 :
Nah God Dey run am 😂😂😂
2026-10-26 16:40:57
1
keshmoney11
Kesh money 😤💨🪵 :
I’m using my face card 😂😂😂
2026-10-20 18:46:36
100
emzryoflife
Big Everest :
We get good credit score.
2026-10-26 13:11:03
1
hipdipgurl
Genesis 🤎✨🖤 :
Na so I give one boy free trial him go Dey carry me play ! Na once I wicked
2026-10-26 08:40:47
9
just_obaby
Your Ex :
find one Hausa girl
2026-09-18 12:03:24
104
khiziiuk
khizi :
Look good smell nice, carry yourself well.. AJE if you doke her well.. Aje she go pay your rent
2026-09-18 14:15:27
207
kelvi_nix
Family Man :
Call those ones when de chill with you when you guide
2026-09-18 11:38:04
177
6171princess
princess💕💕 :
just fine that all just be a cute boi😹
2026-10-23 19:00:30
731
lifeofjohnson6
Mascot👽 :
Use love wound am
2026-09-18 15:21:29
32
vees_ultimate
OGHENEKPAROBOR💕 :
I just Dey read ona comment 😅so that I go learn more
2026-10-25 17:41:37
267
isaac.splendid
A1 :
still gather money for infection and drugs. to treat gonorrhea na 36k upward
2026-10-23 19:53:19
317
munatbea2
munat bea :
I still Dey wonder wetin man go tell me to think say he Dey convince me. Like bro if I fell for ur words just know I did it purposely. Even d money in ur bnk cant convince me. It has to be me dat will bring my self to u if not u go talk tire
2026-10-26 16:14:12
5
dilinwa01
ꨄ 𝑭𝒂𝒗𝒚 ꨄ :
This comment section just Dey funny me
2026-10-25 16:15:10
34
To see more videos from user @lumidpep, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About