I go read all the lines full head
but if I see any girl, I go greet her good afternoon 😂😂
2026-10-10 09:19:10
848
Spender wan :
I find my mate here 😁😂
2026-10-25 19:13:39
1
God’swill :
We many bro 😎 now stress yourself
2026-10-25 08:54:46
0
ola officially ff :
I swear to GOD na me be that bro
2026-10-25 23:15:27
0
T💨S :
To me every girl has a bf so I no dey follow girls talk all this romantic things oo
2026-10-10 11:38:51
260
DE YUNG LØRD🕺 :
Omoh my own worst oo we fit chat oo but if I see you for real life I fit just waka do as if say I no know you😂
2026-10-10 19:28:17
175
KEMZ :
Omo no be only you guys
the girl still come meet by herself Omo I run
2026-10-09 20:42:20
106
Lucky Money 💲 :
My own nah chatgpy they give me all the things way I day tell girls online
2026-10-10 21:12:52
53
Owolabi :
we plenty my guy 😁aje keyboard ooo
2026-10-10 08:55:55
95
oluwadamilare :
I swear even online gan sef I no sabi scope girls
2026-10-10 19:32:24
50
🪵𓆩𝕄𝕀𝕃𝔸ℕ𝕆𓆪 🪵 :
Omo even offline own worst😂but online ba I fit try my best😂😂
2026-10-10 08:11:15
14
Jonny Drum's :
Omo no be only you guys
the girl still come meet by herself Omo I run
2026-10-10 12:31:07
6
UNKNOWN :
I no even sabi the online own well🤣
2026-10-10 19:26:36
15
❄️ Khalifa ⚡ 🌀 :
even me self dey fear so send some kind message na only Whatsapp oh🤣
2026-10-10 12:46:50
7
棚架 :
If e pass online I fit piss for body 😂 I never collect girl number for real life since I don Dey follow woman 😂😂😂
2026-10-11 02:15:38
30
Dami AutoElect SOLUTION :
If i dont have interest in a girl i dey flow , i can look at her eye ball but if na babe i get interest to even say Hi go be like war, if she makes the first move my brain go just format i fit say good morning for afternoon
2026-10-11 20:42:59
17
LUCKY SPACO :
no panic, we're together, even for keyboard I still don't know what to type
2026-10-10 00:45:30
16
Charles Emmanuel :
u even dee show ur self for camera,me i no even get one video of my self omo😂
2026-10-10 10:24:10
96
To see more videos from user @rose_said_what, please go to the Tikwm
homepage.