Naso i dey scroll my guy phone, i notice say e change my name from Alexander BTC to Alex, i just shake my head and smile, him no no say i notice say him change my name.
All because say i broke and things no dey like before.
Life.
2026-10-03 09:46:29
109
OKIRIKA🪖 :
Nah why I day stay alone them talk say I get pride 😂😂😂😂
2026-10-03 17:35:14
302
moris mikkeson (back up ) :
Dem go use am against you for future I don even stop to Dey borrow money if he no dey he no dey
2026-10-25 12:39:16
0
𝓑𝓮𝓻𝓻𝔂† :
Imaging them tell you say this azaman broke,you go give am work 🙂
2026-10-05 00:41:45
22
ifeoma mary :
na true my brother
2026-10-24 18:11:59
0
Kwesi arthur cypher :
U think say na jokes
2026-10-05 18:59:15
34
️ :
He even told his girlfriend
2026-10-03 19:35:53
43
sarssah-xx👾 :
can a human sperm make a cow pregnant?😂
2026-10-07 03:43:35
8
Mïçkey Bäñks :
omor if Geh Geh later crazy nah too much wisdom cause I'm 😒😒
2026-10-05 11:59:20
25
ofunwaglobal2 :
Real matter 😁
2026-10-03 06:38:05
62
•||•🎀Baby💅🏻Pat💋🇬🇭•||•🧸 :
They’re some things ehn, immediately u open up, na once everything go start dey go down,omor u go dey wonder Wetin de sup💔😩
2026-10-03 11:39:40
26
🧃 :
Geh Geh wise pass chat gpt I swear 👁️
2026-10-06 08:33:09
12
Successful Moses11 :
na to open up oo billing too much
2026-10-05 17:29:19
12
General✝️Cross :
This guy too get sense
2026-10-04 03:26:47
14
jevilo tv ✅ :
I swear today I have to sleep in company yard because I told my guy that I will stay over at his place and he accepted then later he changed mind because money no de again 😭😭😭😭
2026-10-06 20:41:52
10
ᖴ✪ᖇEᐯEᖇ~ᕼᑌᗰᗷᒪᘿ💫 :
Guyyy this is real💔
2026-10-03 11:25:20
30
Ask Of SUFt ✨🐘 :
I don tell them already oo😅😅😭😂😂😂
2026-10-03 14:30:41
11
🤍🧢😎QWƐKU 🦋 AGYƐKUM 👻🌀🧿 :
Gehgeh God bless you
2026-10-05 18:09:04
7
CHIDERA001 FABRIC STORE :
2026-10-03 21:37:17
6
Kante777 :
Real matter
2026-10-03 07:41:13
7
funny Osas gehgeh :
if your money finish body go tell you
2026-10-09 04:35:12
9
Chika sanctity :
E dey sfdnggdrn make you work on your on your own
2026-10-03 09:30:12
16
FRESH BOY 🦺🪜🪜🛠🛠🪛🔨🔨💵💵 :
thank you brother God bless you so much 😭😭😭😭😭
2026-10-04 13:45:59
6
🌴🏠 Şťǎŷ bľěsșěď ¥🌳🌴 :
😂I don tell them
2026-10-03 16:04:54
9
💥Artist Belushing🪝 :
Na me this guy Dey talk to oo😂
2026-10-06 19:50:34
5
To see more videos from user @iam_citi_, please go to the Tikwm
homepage.