@realjustsavage: POV : Bro was just chilling 💀 #daniel #bibleanimation #christiancomedy #funnyanimation #POV @Agbaps

Joshy slimzy
Joshy slimzy
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 03 October 2026 16:05:48 GMT
50948
8851
89
470

Music

Download

Comments

patotowisdom
😈pætœțœ💨🚭 :
Cuz u do miracle for Mo no chop u nah he call monochopu 😂😂😂
2026-10-24 22:34:45
0
mr_miman_2
Mini_God🀄️ :
Make I follow you bro
2026-10-25 07:49:53
0
fejisport
Egbe Ofejiro Joseph :
ajeh dies nor dey lie
2026-10-25 11:20:52
0
mufasa10f1
MUFASA1OF1 :
dice no dey lie🤣🤣
2026-10-04 07:08:21
186
francis24431
BIG NAME ⚽️🎧💰 :
Normally Dice 🎲 No Dey Lie 😂😅😅
2026-10-25 02:21:37
1
regiovannienigma
Regiovannienigma :
Daniel himself is a lion in the spirit realm,lions do not eat lions.
2026-10-05 07:32:09
34
osasteric
Osagie Eric :
bros I respect you with the knowledge way you dey pass.. with all ur videos my kids do dey sabi Bible story ajeh seh
2026-10-25 11:11:43
0
ayorinde21145
AYORINDE :
if nah like this Dem take deh teach us Bible at least i would still remember everything inside
2026-10-04 19:52:01
73
cryptochris..10
Cryptochris 🪙 :
Dice 🎲 no dey lie o bro! for person were them throw make lion chop??
2026-10-04 08:26:00
32
starjaymonero700
STARJAYMONERO700 :
Bro Dey play dice with lions😂😂😂
2026-10-04 03:04:58
29
bigroman20
ROMAN 👿 :
that first move 😁😂
2026-10-03 21:27:30
12
demiladedosunmu0
bigsheggz :
lion vex when him no fit chop am wan come chop am for dice
2026-10-04 08:18:26
8
ajebo_soja
Ajebo 🥷🏽 :
bro was literally chilling with em 😹💔
2026-10-04 08:26:23
5
adewalemi8
🌊⚡MÅVÎS👾🌟 :
dice no dey lie no be lie bro 😹
2026-10-04 21:22:03
4
stephenoluwaseyi8
Stephen Oluwaseyi82 :
😂 dice no Dey lie o😹
2026-10-04 21:34:26
0
dc.w33
🅦🅨̂Ł🅩̌Ø🅝̃🅝̃ :
Darius shift make Daniel focus on dice before lions dem win 😂
2026-10-04 07:35:52
1
mr_miman_2
Mini_God🀄️ :
Guyyyyyy you Dey burst my head for this page bro
2026-10-25 07:49:39
0
favourentertainments_
MAN OF TALENTS 🎵 🕺 😉 :
hin head strong 🦁
2026-10-03 16:25:45
2
ace_walk3r
Ace :
Wetin Dey sup?😂
2026-10-05 10:57:00
0
eliuwa1
Nemesis_highpriestess :
😂😂😂😂💔 He no Dey understand me 😂😂💔
2026-10-04 17:58:45
0
odd_sense
ODD SENSE :
2026-10-03 16:28:50
0
itz.medish
Itz..Medish ☠️🤟💀☑️ :
🤣😂😅😁omoh see lion oo🤣😂😅
2026-10-05 00:27:28
0
faustine.charles36
Faustine Charles otim :
Lions
2026-10-08 18:19:01
0
lion.tempe
lion tempe :
2026-10-07 05:47:23
0
To see more videos from user @realjustsavage, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About