@younggee44f: I just tried Omor 🤦😔💔😭 #fyp

👹🦅Y O U N G 🚀 G E E🦅👹
👹🦅Y O U N G 🚀 G E E🦅👹
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 25 October 2026 08:43:57 GMT
221155
55476
275
8154

Music

Download

Comments

japanofph
Japajantiz :
If e no pass credit or debit alert I no get any discussion with anyone 🫩
2026-10-27 01:29:24
0
empirethe1st
CallMeEmpire🧃❤️🦇 :
Dem go say person dey Nonchalant 😂
2026-10-27 07:41:45
2
buike28502
RTD🩵💸 :
Me way don ghost 👻
2026-10-25 10:43:00
548
mr_shedrack5
￴ :
Like Wetin we wan talk about self?😂
2026-10-25 19:34:10
129
bigflourish686
𝓫𝓲𝓰 𝓯𝓵𝓸𝓾𝓻𝓲𝓼𝓱 🥀💞 :
I swear,make everybody just dey ooo 🌚🌚🌚
2026-10-26 20:01:21
1
princesscourage20
🪫 :
Naso i wan take marry 😪
2026-10-25 12:07:20
218
prettylucy3935
!!Riri🥹❤️💨 :
And dem go think say you Dy ignore them 💔🤦‍♀️
2026-10-25 13:17:51
59
godzy447
GØDZY🇲🇽 :
I just deleted my whatsapp mk I just and dy on my own?
2026-10-25 15:09:39
48
ask_of_easy_funds
𝐷𝜀 օռʟʏ ɛǟֆʏ ʄʊռɖֆ🪖🙃 :
legend just viewing
2026-10-25 20:19:50
1
mummyslastcard55
Last🌹 born 🥹💕Nora 🎀 :
I don block my parents sef i won just dey on ghost 👻 mode 🫩💔😪
2026-10-25 19:42:45
28
m.r_w.e.a.l.t.h
MR_WEALTH :
Nah why I Dey like Dey on earpiece
2026-10-25 20:18:14
32
migh1ty
UNKNOWN :
omg bro
2026-10-26 07:58:47
2
bm_momoh
ⲏⲁⲋⲋⲁⲛ 🎮 :
Fr 🫩
2026-10-26 20:46:48
2
user3781225447306
Onyaole :
I don't even have friends
2026-10-26 12:17:12
6
wwwdesire0
Desire🥹💕 :
I no even get who I Dey talk too🙂
2026-10-26 09:43:29
5
baddiekelly70
KELLY🦅 :
Na how to get more money ne en be my problem 🥹
2026-10-25 18:06:52
6
dav3e4
David 🌟 :
hi I'm gay asf
2026-10-25 21:02:45
7
quingifty8
Gift💕🎀❤️🦅 :
I just deleted my whatsapp mk I just and dy on my own?
2026-10-26 15:33:56
6
sexy.diva163
♡𝓢♡ :
I dey find babe 😩
2026-10-25 19:15:57
8
pained21
💔🥀 :
Omo this thing no be life oo
2026-10-25 19:40:42
5
he_isfavour
FAVOUR🪖❤️😡 :
Na money kuku carry me go out I no sabi all this people
2026-10-25 12:58:49
15
rojolee1
ROJOLEE💦 :
This is real me
2026-10-25 17:01:23
8
oluwa.001
BLAQ 🖤 :
Me wy no lyk noise, if noise de where I de I go change location 😒
2026-10-25 11:48:43
5
rickyfunds1
🚭 ꧁༒☬ONLY RICKY☬༒꧂🚭 :
You no fit kill person weh don die 😢
2026-10-26 15:18:34
4
saintinsin5
SAINT in SIN ✝️😝🙏 :
Me in a relationship telling him can we be talking once in a while cos I no sabi hold conversation I don’t have a good communication skills 😭 😂 he don run think something else mean while I love am o but I no get that strength of what did you eat today how was ur day how was ur night hope you slept well be careful ok Omo I no get strength ooo i no sabi gist person oo
2026-10-25 19:54:32
3
To see more videos from user @younggee44f, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About