The likes of dem obasanjo wey deh still deh enjoy life till today karma is a lie
2026-10-25 12:39:12
2
Jimz :
Kamada wa ni crystal palace
2026-10-26 12:54:10
0
LUCE_DA_SILVA💎 :
2026-10-26 07:30:31
0
Eze micheal :
I dey reason am
2026-10-25 18:53:31
0
OreOfeoluwa furniture in Ede :
Karma ti busy
2026-10-25 20:47:02
0
🧢AMARI HEBA💨 :
2026-10-25 10:22:35
1
ÀWÒ●ARÓ.BĽŪĒ🇳🇬🇨🇺 :
if karma is real they won't let us know anything about it
2026-10-25 14:55:52
2
Premium_Ben 🇺🇸 :
Karma is not real if person do you bad do your own back if u allow it e go do an the second time no dull yourself o be wicked but peaceful no find person trouble but keep your werey for backyard make u dey rear am like hen incase one werey need an u show am
2026-10-26 00:11:09
1
adelure oluwatoyin :
na poor man karma like bruh 😂😂😂
2026-10-25 16:11:55
2
To see more videos from user @peaceyapper_, please go to the Tikwm
homepage.