@princessenie: 💔 #fyp #freefire #freefiregirl #viral #freefire_lover

XoXO ENIE
XoXO ENIE
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 25 October 2026 14:27:09 GMT
20821
3576
860
429

Music

Download

Comments

davisn_16
Davisn :
cheers to us who don't care
2026-10-26 06:36:24
626
shallirx
🍔🐯 ᗴmⓅẸŘ𝕠R 💙🍓 :
Na we dey guide pass….whose with me 💪🏽😼
2026-10-26 08:10:09
213
oracl66
I AM ORACLE ☯️ :
I loss 28k for carry first tday
2026-10-26 09:05:55
1
obitivee
GOD'S WITH US {OBI} :
we be broken soul nah why 😔
2026-10-26 08:18:22
1
a.d.e_a.y.o75
1%🪫♐️💔 :
Wetin we do una again 😂💔
2026-10-26 08:20:57
1
oneguy.likethat
ONE_GUY_LIKE_THAT🤷 :
E: for evil W: for wickedness 🧖
2026-10-26 21:53:35
1
itssmartyc
itssmartyc :
Yea avoid me, I’m wicked
2026-10-26 12:46:16
20
evil.mannie.ff
꧁༺ɛʋɨʟ.ʍǟռռɨɛ༻꧂ :
As we no won gree top up for u 😳
2026-10-26 06:55:18
73
mrc5588
M-R-C :
Im a free fire player and my babe nor Dey lack she loves me 😅
2026-10-25 18:57:31
4
justaira33
🎀Airagaming🎀 :
e don reach u too 😂😂 omo some are terrible why some are lovely but stingy 😂😂😂
2026-10-25 14:45:52
51
mickey00000010
🦇 :
That your business we guide !
2026-10-25 19:45:23
51
youngearnest8
🄴ⒶⓇ🅝 ⒺⓈ🅃 :
we better pass your cheating boyfriend, FF is our love
2026-10-26 13:47:01
8
an_thony_6_9
꧁🕷️B@#d.$@M'my🕸️꧁ :
you say make i com make we cuddle when my mate dey grandmaster and i dey ordinary master, omrr wait make i push rank fes
2026-10-25 22:21:18
36
verify478
Véřìfŷ BP :
Wetin we do again
2026-10-26 15:06:44
18
osuler1
༒𝕠𝕤𝕦𝕝𝕖𝕣༒ :
joy giver
2026-10-26 07:28:58
1
mighty.mind1
M.M.2.1.7 :
this one eye fit don see too much ump for cs 😂😂
2026-10-26 13:53:14
8
kwin.peace3
Damola💋🌸🌸 :
What about girls wey dey play am
2026-10-26 08:31:33
7
sophia.mary123
Sophia Mary :
watching from Boston Massachusetts 🇺🇲 l noticed that too
2026-10-25 17:05:29
10
thekanary4
꧁༒☬ KELVIN ☬༒꧂ :
only me I dey play Free fire I dey lvl 64 1yr 3months acc I dey play codm ... I dey play blood strike I dey play DLS I get e football shadow fight
2026-10-26 05:01:12
13
imfrozen03
🫩 :
If any mf isn't cool with my obsession to free fire, then they can just slide out of my life 😒
2026-10-26 11:32:12
5
mrayomidebot0
AYOMIDE :
Ashow nah fine girl....... wetin we do you 😂
2026-10-26 06:38:56
5
big.vic532
Big Vic :
we are not that bad 😔😔
2026-10-25 17:41:30
17
muhammad132m
🌴big md🌴 :
Yea avoid me, I’m wicked😅
2026-10-26 13:04:47
5
eme_ral_dict
Êmër̃ålɗ d__m :
Onto say watin..... but come to think of it no one is allowed to call or text me while I'm in game ooo😹..... except my mum though.... DND no dey hold her number cuz I allowed it 😌🤘
2026-10-26 07:34:33
8
To see more videos from user @princessenie, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About