@_on_a_mission: Make you fit see better cash out 👺 #fypシ

T.K Vɪʙ£ᴢ🦅🪐⚡️
T.K Vɪʙ£ᴢ🦅🪐⚡️
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 25 October 2026 23:49:31 GMT
36324
8321
187
1006

Music

Download

Comments

fedexprof
pepemilonario :
who guide now go think say him babe love am 🥲😂
2026-10-27 06:20:59
49
big_dera8
CHIDERA 👾 :
Omo two of us broke e be like she deserve better😂
2026-10-26 22:19:54
154
realfearlez
FEARLEZ👹🫀🥀 :
My girl no poor, na me poor😂.
2026-10-27 06:18:49
21
milescentral
Miles :
omo bro you talk for here ooo 🔥🔥
2026-10-27 05:27:41
13
izzyblinkz22
WETIN CONCERN WEALTH 💥💍💎 :
so girl still dey love if you no get money, na I still dey here
2026-10-27 08:52:14
0
dreamchasershub5
DreamChasersHQ💭 :
as e de be now na me need her pass
2026-10-27 08:09:01
0
ebenfortunate0
EBEN :
Real matters
2026-10-27 08:03:19
0
ghostmusky1
Ghost Musky 🧃 :
Bby we did it 💔😂
2026-10-26 18:07:37
50
_ayo_mide_7
MR_BOND🪖 :
bro she no gree oo
2026-10-27 04:38:20
19
holimi_lee
😈🌴Holïmï_Lee🌴😈 :
Nah so I take leave the other girl, till now I never see money 🥺, una advice de muzz me 😂😂😂
2026-10-26 20:55:26
16
investor...richie
🦅Jøhñpãūl 💨 :
bro u be correct gee aje
2026-10-26 19:30:52
11
financial.expert73
financial expert :
bro leave them time sha come man shall learn 🥺🥺
2026-10-27 06:34:49
2
brushdanny
BiQ-SILENT-M 💸⚡️🪐 :
Omo you know exactly what am going through because of that girl 😂💔
2026-10-26 20:12:40
8
evil_thug10
. :
Nah me poor for the relationship she Dey use iPhone 13 and I Dey use tecno spark 5 😂
2026-10-26 18:42:21
11
rianhidayatl6
RIAH HIDAYAT :
And if she be your luck nko?
2026-10-27 06:31:43
1
bigdavis01
BIG DAVIS😎🤬 :
I broke and she love me and I know the love will be massive once I guide
2026-10-27 06:45:32
1
bigwiz4738
Bigwiz :
The beat de muzz me
2026-10-27 08:16:31
1
praiseudechukwu7
beauty :
i send it to my babe my babe said leave you for who I love my baby 🤪🤪
2026-10-27 08:03:37
0
xqrrqxx
xqrrqxx :
buh we wey no get girl no dey see funds
2026-10-26 20:53:48
1
de_raa09
DeRaA Bakes 🎂🍪🍩 :
I wish I go fit omo 💔💔💔
2026-10-26 19:54:25
1
noskyblaq12
Blaq :
na she dey feed me bro 😭
2026-10-26 21:15:25
0
mr.burgar
🚶🏿 :
Na she leave oo because funds love 💔 😂😅
2026-10-27 00:53:09
2
just.aweirdo_6
𝐄ᴍᴇʀɪᴇ🏌️‍♂️ :
2026-10-27 04:10:02
1
emb_assy0
𝙽𝙴𝙼𝙴𝚁𝙴𝙼🎱 :
If I leave am who I wan use de hold body?😂
2026-10-26 20:18:37
3
To see more videos from user @_on_a_mission, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About