Ar do pass like this when I small,na me dey lead RA then,a lot of my friends wey ar dey see like devil those time,many of them don travel out,the one wey still Nigeria doing fucking well,I just thank God that is not too late before I bring myself back from the brainwashed of my parent that want to affect me.
2026-10-27 05:12:12
2
IRE_OWO 💸 :
I want to start police station business
2026-10-27 05:12:34
0
shola :
Amen Amen Amen loruko Jesu 🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🔥
2026-10-27 05:06:24
1
@Dolly_pee 01.. :
This boy don go church Taya ooo
omo wat a talent
2026-10-27 03:53:14
2
♒OLAMIDE K.B.O♈ :
Una no fit Brain wash this one Again oo
2026-10-26 23:43:53
5
August 13:8: 2026 :
amen amen 🙏
2026-10-27 04:47:56
1
KIKI 💍EWA🍷💞💍 :
😳
2026-10-26 20:39:30
1
Ropex :
Amin jesu
2026-10-27 04:32:59
1
SMDVWURLD :
2026-10-27 01:07:16
1
BM Media House🎥 :
Better tell him to go read his book or learn Ai Nigeria no funny again 2027 fuel go be 2300 per liter